Stonebwoy and Odumodublvck Lyrics

Stonebwoy’s latest music release, Ekelebe, features the electrifying vocals of Odumodublvck, check out the song’s lyrics below.

Stonebwoy & Odumodublvck – Ekelebe Lyrics

Intro
Hear me now
Na da da da da di da da dow
da da da dow
Odumodu
Native

Chorus: Stonebwoy
Ekelebe You know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don’t do like Junky wey just come play
Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don’t make me pull up, pull up the Ruger

Post Chorus: Stonebwoy
My paddy yeah
You go dey rush
And go bite your finger
Bad man no chase
After girl pon tinder
1GAD alone a run pon 12 cylinder
Violate and go under
My paddy yeah
You go dey rush
And go bite your finger
Bad man no chase
After girl pon tinder
1GAD alone a run pon 12 cylinder
Violate and go under

Verse 1: Stonebwoy
Ekelebe you be de gbege(Problem)
Just because I gbele gbele (open up)
You want play
Don’t try to sample yeah
‘Cause you go tele (carry) yeah
Unu the afro dancehall Pele
Dem better know
When the gyal dem see me a road
Come hear the sexy voice a bawl and roar
Dem say dem love Stonebwoy to the core
And me love them more

Chorus: Stonebwoy
Ekelebe You know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don’t do like Junky wey just come play
Ekelebe You know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don’t make me pull up, pull up the Ruger

Verse 2: Odumodublvck
Many men are looking
At my shawty
Make dem touch
Odumodu Ekelebe
Na wetin dem dey call me for Naija
Anytime I pull up pull up
They give me everything
All the things I request
Stonebwoy dey fall out
Igbo plus all the burantashi
She don warn me
When you put am
OG no dey flinch
But I don knack
From Morning
Abena no dey gree
Who wan dey price her?
You fit?
Stonebwoy the money too choke
Abi?
I can’t be hungry
Icy
Bling bling
They know na my policy
Ogbonge crib
Na there wey we dey live
100 meters
Run my race
Burna Boy ability
Comot my condom
F*ck up the pum pum Quarantine with my boo (cool)
Punish me Omo f*ck am like na taboo

Verse 2: Stonebwoy
And weh mi na go see
Temper dem a temper
With the Rasta man peace
But I a stand talawa
Like a one marker tree
Have a guardian angel
Mama Catherine ah ah
Dem never match up to the stamina
Done Kilometers
Done metres
Done miles
Me dem a follow inna di game
Like a compass
Them try pass
And dem loss

Chorus: Stonebwoy & Odumodublvck
Ekelebe, you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don’t do like Junky wey just come play
Ekelebe You know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don’t make me pull up, pull up the Ruger

Post Chorus: Stonebwoy
My paddy yeah
You go dey rush
And go bite your finger
Bad man no chase
After girl pon tinder
1GAD alone a run pon 12 cylinder
Violate and go under
My paddy yeah
You go dey rush
And go bite your finger
Bad man no chase
After girl pon tinder
1GAD alone a run pon 12 cylinder
Violate and go under

Find and explore lyrics from other music genres here

Contributors to ‘Ekelebe’ Lyrics

Funmilayo Kanmodi, Utere Naomi, Peter Okhide.


Meaning of Ekelebe Lyrics by Stonebwoy Ft Odumodublvck

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of Ekelebe Lyrics by Stonebwoy Ft Odumodublvck. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Yabaloaded Lyrics more lyrics here.