Korede Bello Lyrics

Hard Girl, Hard Guy is the tenth track on Korede Bello‘s latest album, Koreday, take a look at the song’s lyrics below to become acquainted with it.

Korede Bello – Hard Girl, Hard Guy Lyrics

You see yeah
All this forming that you’re forming
I already know what’s going on

Shey dey form hard girl
But on the inside she’s a sweetheart
She dey, tell all the man dem make dem park well
She dey form hard girl now
‘Cause she been hurt so many times
Say this love something, she no dey do again

‘Cause she no wan cry
She no wan cry
Hard girl hard girl no dey cry
She don’t even wanna try
She don’t wanna cry
Hard girl hard girl no dey cry

But if e sure for you
Let me love you
If e sure for you
Say you no go love me back
If e sure for you
Make I take care of you
Hard girl hard girl
Me sef I be hard guy

Dakun
Le le le le le le let me love you
Dakun dabo oh
Le le le le le le let me love you
Mase gbo tele gon
Le le le le le le let me take care of you
Olomi don’t go far
Kosohun ti o yawa
Yawa

Sisi mi
Can I get a minute
Hmm more than a minute
Cos the loving no dey finish
The loving no get limit
I no say you dey feel it
Oh yeah oh yeah
You should let me take care of you
You should let me dey there for you
Promise I’ll be faithful and true

Will never make you cry
Never make ya cry
Hard girl hard girl no dey cry
You should let me try
Should let me try
Hard girl hard girl no dey cry

If e sure for you
Let me love you
If e sure for you
Say you no go love me back
If e sure for you
Make I take care of you
Hard girl hard girl
Me sef I be hard guy

Dakun
Le le le le le le let me love you
Dakun dabo oh
Le le le le le le let me love you
Mase gbo tele gon
Le le le le le le let me take care of you
Olomi don’t go far
Kosohun ti o yawa

Le le le le le le let me love you
Le le le le le le let me love you
Le le le le le le let me take care of you
Kosohun ti o yawa

Contributors to ‘Hard Girl, Hard Guy’ Lyrics

Oluwafemi Adebanjo, Tobiloba Akinsete, Oluseyifunmi Akinrinmade, Bamise Oyetayo.

Discover Popular Music Lyrics Here and Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook


Meaning of Hard Girl, Hard Guy Lyrics by Korede Bello

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of Hard Girl, Hard Guy Lyrics by Korede Bello. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Yabaloaded Lyrics more lyrics here.