Ruger and BNXN Lyrics

Take a look at the lyrics to another electrifying collaboration between Ruger and BNXN, titled Ilashe.

Ruger & BNXN – Ilashe Lyrics

Chorus
Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lo omo aye!
I go splurge you all my pay
Na legit ko n se ase
Order anything wey you want, girl, it’s alright
Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lo omo aye!
I go splurge you all my pay
Na legit ko n se ase
Order anything wey you want, girl, it’s alright

Verse 1
Swear that you don’t know what we are doing here
Abi no be free boat wey you use reach here?
Swear say you no feel all the doings here
You don enjoy finish you come dey lose interest
You no e don finish to ba le mu mi bee
Baby inu mi ma dun to ba le fun mi je, baby!
Who goes there? Le le
When money full wallet?
Eleyii? o po se!
Tell me wetin bobo no get

Chorus
Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lo omo aye!
I go splurge you all my pay
Na legit ko n se ase
Order anything wey you want, girl, it’s alright

Verse 2
But you’ve been keep me waiting
When your legs should’ve been shaking, shaking
You’re my number-one rating
Shouldn’t be me that you are delaying
Playing games with
Eleyii nasty
She no be catfish, kele like bad bitch, as we de for bar beach, oh baby
Lo ko mi tanso
Le mo mi je a jo, you know the parol
You con dey move slow
Fi senu bi Harmonica
Ko le kowo mi lo, mo maa gbe wa, e sure

Chorus
Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lo omo aye!
I go splurge you all my pay
Na legit ko n se ase
Order anything wey you want, girl, it’s alright

‘Ilashe’ Lyrics Contributors

Nikki Laoye, Oluwafemi Adebanjo, Tobiloba Akinsete.

Find Other Song Lyrics Here and Get Fresh updates as they via Twitter and Facebook


Meaning of Ilashe Lyrics by Ruger and BNXN

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of Ilashe Lyrics by Ruger and BNXN. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Yabaloaded Lyrics more lyrics here.