Gdzilla Lyrics

Peruse the lyrics of No Competition by Gdzilla and join in with the rhythm as you sing along to the verses of this captivating track.

Gdzilla – No Competition Lyrics

Afriica

So many things wey dey come
Mo lo gbo omi ka na ke de jeko ma gbo
Shey de ma bami kalo
Mogbe na sori mi orimi shana
All the bad days I tell dem bygone
Just look at where we dey and where come from
No be by first oh and for this place
Say we dey vex oh say we dey vex oh

Sugbon, melo ni mofe so
Kowe mo ju like I be professor
And we dey make dem dey grove
Can you see the tension
Emi ati awon the goons
The cruise, see the tunes
If you snooze you loose
But we dey para
See the jonzing e be lor gawa
Bad energy stay fara
Thinking extremely large
Pelu jara, pelu jara oh

From zero to one no competition
E don clear I don see the vision
Oluwa don show see the new religion
You can google my name or watch television
From zero to one no competition
E don clear I don see the vision
Oluwa don show see the new religion
You can google my name or watch television

Shey de ma gbe body yeri ke jo
Bami soro omo je ka fo
Mo ma fu yi lorin te ma je lo overdose
Steady grinding see how e dey go
Every stew dem say e dey choke
See me steady opening as I no dey close
Cause am hungry for more jo bi okoto
You have no choice than to mu bi pito

Sugbon, melo ni mofe so
Kowe mo ju like I be professor
And we dey make dem dey grove
Can you see the tension
Emi ati awon the goons
The cruise, see the tunes
If you snooze you loose
But we dey para
See the jonzing e be lor gawa
Bad energy stay fara
Thinking extremely large
Pelu jara, pelu jara oh

From zero to one no competition
E don clear I don see the vision
Oluwa don show see the new religion
You can google my name or watch television
From zero to one no competition
E don clear I don see the vision
Oluwa don show see the new religion
You can google my name or watch television
From zero to one no competition
E don clear I don see the vision
Oluwa don show see the new religion
You can google my name or watch television
From zero to one no competition
E don clear I don see the vision
Oluwa don show see the new religion
You can google my name or watch television

Check Lyrics of latest Naija songs Here


Meaning of No Competition Lyrics by Gdzilla

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of No Competition Lyrics by Gdzilla. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Yabaloaded Lyrics more lyrics here.